Monday, 29 December 2014

MADE IN NIGERIA ENGLISH.
* Abeg dress well.
* If I hear pim, u go hear weeen.
* Have they BROUGHT light?
* The FILM is SWEET...
* Pls help me SLOW the fan * Mummy HAVE come
* I’ll tell my daddy FOR YOU
* Have you paid your school fees
money?
* See as you BAFF up
* Put the bread inside LYLON * I strong KAKARAKA
* Oya come and be going
* I KUKUMA don’t have your time
* Shebi you have BB charger
* See how her eye is entering my food
* Did you see the sound of my ringtone?
* I know you have come since bcoz I
hear your
perfume.
* If i land u slap eh
* My daddy just go now now * My eyes is pushing me.
* I have see it bfor bfor.
* weytin de time dey nack
* if i crack your head eh
* bye bye, go come
* the food don done. I lie??
Oya na ya turn which one i no write??
make una cum dey go
It has long wen i saw her
pay ur money shapshap
Add yours abeg

No comments:

Post a Comment