Loose translation: You Can't Run Away From Your Destiny
-
Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
Loose translation: Keep calm! Nothing last forever excepts God’s grace.
-
Cow wey dey in a hurry to go America go
come back as corn beef
Loose translation: Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!
-
Akara and moin moin get the same parent na
wetin dem pass tru make dem different
Loose translation: How you start doesn't matter, what matters is how you finish.
-
If life dey show you pepper, my guy make
pepper soup from am
Loose translation: Make something good out of a bad experience
-
I get am before No be property
Loose translation: stop living in the past and start living in the present.
-
If person too tey for party e go follow
dem wash plate
Loose translation: Don't outstay your welcome
-
Craze no hard to form, na the trekking be
wahala
Loose translation: Easier said than done
-
No matter how hot your tempa be, e no fit
boil beans.
Loose translation: Calm down, your temper won't solve the problem
-
Every mallam with im own kettle, every
Northerner with im own radio.
Loose translation: Every man for himself
-
Opolo eye no be open eye
Loose translation: Having Big eyes doesn't make you civilised
-
Bring suya, bring suya,.......na cow body
dey suffer am.
Loose translation: Every action has a consequence
-
E go better e go better, na im make ibo
man still dey Kano.
Loose translation: When there is hope, there is Life.
-
The different between kpekere and plantain
chips na packaging
Loose translation: Don't judge based on appearance alone
-
Escort me; Escort me, na im slave trade
take start.
Loose translation: serious things sometimes start like joke
-
Pikin wen use agbada take stat guy go talk
wetin e go wear wen e old.
Loose translation: slow and steady wins the race
-
The water wey dem use take make eba can
never be recovered back.
Loose translation: Don't cry over spilt milk.
#KipSmiln'
No comments:
Post a Comment